curving
Naija
Etymology
From English curving
Pronunciation
- kɔ́vìn
Frequency
No documented examples in our corpora.
Usage
Na normal Naija word wey dem dey use everyday.
Definition
ball wey person play wey bend
Noun
- Na curving Messi use score. — (It's a banana kick Messi used in scoring the goal. EGBOKHARE_2020)
Translations
- English: banana kick