ajebutter
Naija
Alternative forms
- ajebota, ajibota, ajebo
Etymology
From:Yoruba (aje = eat) + butter
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
The word is used more in written texts than orally.
Noun
ajebutter: person wey come from house wey get moni, wey no dey hustle for shingbain because say im papa get moni.
- Egbokhare (frequency:Inf)
- E be Ajebota o. — (He/she is from a rich home)
- person wey dey form wetin im no be
- de girl too dey form ajebota for school o. — (the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)
Adjective
- wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear
- dat guy na ajebota, common to toast girl e no fit. — (he is too lily_livered to woo a lady)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: one from a rich home, exempted from the struggles of life as a result of his/her background