akara
Naija
Etymology
From: Yoruba( bean cake)
Pronunciation
- àkàrà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1820
- Frequency in raw corpus: 11
- Frequency rank in raw corpus: 7467
Noun
- Cake wey dey dey make from beans wey dey go con ground am before dey fry am.
- If I eat akara, I go dey mess. — (Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)
- Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma. — (katakata__834, He buys bean balls for Ezinma and gives it to Ekwefi to take it home for her. )
- We go come drop one, one kobo for bowl to chop bread, and akara. — (NST_cleaned__41267, We drop one kobe each in our bowls in order to buy bean balls and bread.)
- Sey someting no serious; na for small small pikin.
- You know, we dey go akara school dat time. — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)
Translations
- English: fried bean balls