deadbody
Naija
Etymology
Borrowed from English deadbody
Pronunciation
- dɛ̀dbɔ̀dí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 21778
Noun
Body wey don die.
- Dem wan burial all di deadbody wey Boko Haram kill. — (Egbokhare_2020, They want to bury the corpses of the victims killed by Boko Haram.)
- Di fire of di ugbarugba don begin burn more for some time now and de dey even find deadbody ontop streets everyday. — (ja102__476, __no translation__)
- Unoka say any time wey im see deadbody mouth, e dey see say e foolish, even sef e no good make man no chop im money when e dey for life. — (katakata__310, __no translation__)
Translations
- English: corpse, carcass