fullcurrent
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English full and current
Pronunciation
- fúkɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
- Na fullcurrent dem bring so. — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
- Na fullcurrent NEPA people bring at last. — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)
- Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
- Na fullcurrent de woman born. — (NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)
- De man release beer give guys as him hear say him wife born fullcurrent. — (NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)
Antonyms
Translations
- English: Normal voltage