danshiki
Naija
Etymology
From: Hausa dan ciki, literally meaning shirt or inner garment
Pronunciation
- dànʃíkí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
Na type of cloth wey men dey wear wey di trouser no dey reach knee.
- E sew danshiki. — (Egbokhare_2020, He sewed danshiki.)
- Na danshiki I wear for my wedding. — (Egbokhare_2020, I wore danshiki on my wedding day.)
Translations
- English: tunic