brokinplate
Naija
Etymology
From English break plate
Pronunciation
- bròkìnplêt
Noun
- Plate wey dey quick break if e fall for ground.
- Take am easy cos na brokinplate you hold so o. — (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding.)
- Na only brokinplatede dey use serve am. — (NSC_Onwuegbuzia-2021, There only serve him/her with ceramic plates.)
Translations
- English: ceramic plate glass plate