cashdown
Naija
Etymology
From: English cash and down
Pronunciation
- káʃdàn
Noun
- cashdown: full payment -- Definition in Naija?
- Di food wey you wan buy so, na cashdown o. — (Egbokhare _2021, The food I want to buy, I will make a full payment.)
- You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)
Antonyms
Translations
- English: full payment