dowry

Revision as of 12:06, 5 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English dowry

Pronunciation

  • dáúrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8830

Noun

  • Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
  • Dem don pay im dowry?  — (Egbokhare_2020, Have they paid her bride price?)
  • As you dey ready marry so, keep dowry down. For dat area, de no get joy.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Ensure that you keep some money for the dowry. In that community, they are not very nice.)

Synonyms

Translations

  • English: dowry