gragra
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)
Pronunciation
- gràgrà
Adjective
- Make person dey too hasty.
- See money, dem wan do am gragra, you wan do impatience. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, Look at money! They want to be hasty about it, you want to be impatient about it.)
Noun
- No be sey you go dey do gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
- Dey dier dey do gragra. Kalampo go soon show — Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.
- No dey do gragra for me. I no send una. — NSC_Tella_2021, Don't be hasty. I don't give a damn.
Translations
- English: hurrying