jollyjolly
Naija
Etymology
Borrowed from English jollyjolly
Pronunciation
- dʒɔ̀lídʒɔ̀lí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 6
- Frequency rank in raw corpus: 10972
Definition
- Enjoyment wey person dey enjoy
Noun
- Ikemefuna come Umuofia for the end of the jollyjolly season between harvest and planting. — (katakata__237, __Ikemefuna came to Umuofia at the end of the celebration of harvest and planting seasons__)
Synonyms
- flenjo
Translations
- English: celebration
Verb
Sey person dey enjoy or celebrate
- Dem dey jollyjolly sey dem win match. — (NSC_Ajede_2020, They are celebrating because they won a match__)
- Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to jollyjolly. — no translation
Synonyms
- flenjo
Antonyms
- To be completed
Translations
- English: celebrate, enjoy