jejely
Naija
Etymology
From: Yoruba jeje + ly
Pronunciation
Adverb
Sey person dey do someting soft soft.
- Make we waka jejely o. O man, take am jeje o. — Egbokhare_2020, let's work carefully. Oh man!, take it easy.)
- You follow life jejely. — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You live life gently.)
- Just dey follow tings jejely like dat, just dey patient. — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Be patient and take things calmly.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: peacefully, calmly, carefully