byforce work
Naija
Etymology
From: English by force work
Pronunciation
- bàìfɔ̑swɔ́k
Noun
- Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
- Na byforce work e dey do. — (Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)
- Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do byforce work. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)
Translations
- English: forced labour