congomeat
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Name of country in West Africa Congo and English meat
Pronunciation
- kóŋgòmît
Noun
- Na wetin dem dey call snail.
- I wan eat congomeat. — (Egbokhare_2020. I want to eat snail.)
- My village people dey forbid congomeat. — (NSC_Legbeti_2021. Congomeat is a forbidden delicacy to my people.)
Translations
- English: snail.