wash head
Naija
Etymology
From English: wash and head
Pronunciation
- wɔ̂ʃhɛ̂d
Verb phrase
- Make person protect imsef wit juju.
- As head dey pain am, e go wash head for shrine. — (Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)
- Some ashawo wey you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem call. — (NSC_Legbeti_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)
- When person use charm remove bad luck from im life.
- Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life. — (NSC_Legbeti_2021, Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
- No more waka waka go baba place go wash head again, because I don gallant. — (NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)
Synonyms
Translations
- English: enchantments, charm