i.t.k
Revision as of 18:45, 1 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (EmekaFelixO moved page i.T.K to i.t.k)
Naija
Alternative Forms
Etymology
From : English alphabet I, T and K
Pronunciation
- áítīkè
Noun
- Person wey dey behave like sey na im get sense/ sabi pass oder people.
- Your I.T.K too much. — Egbokhare_2020, Your know-all can be overbearing.)
Synonyms
Translations
- English: know it all