lepa
Naija
Etymology
From: Yoruba lɛpa and pā
Pronunciation
- lɛ̄pá
Noun
- Woman abi girl wey no get body.
- Na lepa go fit wear dis kind gown. — (NSC_Shulammite_2020, Only a slim girl can put on this kind of gown.)
- Dat fine lepa girl just dey enter my eye. — (NSC_Shulammite_2020, I am lusting after that fine slim girl.)
- Boy wey no get body.
- Me I no dey like to follow follow boys wey be lepa. — ( NSC_Shulammite_2020, I do not like to go after slim men.)
- My brother don turn lepa finish as e go boarding school. — ( NSC_Shulammite_2020, My brother has become slim since he started attending boarding school.)
Related forms
Antonym
Translation
English: slim