true
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: true
Pronunciation
- trù
Adverb
- Sey wetin person talk na im really happen.
- Im sleep wit di small girl, I fit swear put say na true. — (NSC_Legbeti_2021, Truly, he raped the young girl.)
- Make you talk true make we for fit know. — (NSC_Legbeti_2021, For use to know, you have to say the truth.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: truth