and

Naija

Etymology

From: English and

Pronunciation

  • ənd

Play


Conjunction

Word wey dey join word for talk talk.

  • Kpatakpata, e go say go and, go and, go and, go and lock am.  — (IBA_18_Money-Wahala_M__13, The worst, he will say go and... go and... go and... go and lock him up.)
  • If you jam person, and person... or person jam you, we go repair am for you ni.  — (LAG_12_Insurance_MG__91, If you hit someone, and someone... or someone hits your car, we will repair it for you.)

Translations

  • English: and