which
Naija
Etymology
From: English which
Pronunciation
- wɪʧ
Pronoun
- Word wey de dey use dey ask person question.
- Which players go play? — (bbc__99971, Which of the player is playing?)
- Which of your friend? — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours?)
- De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey.
- Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem. — (bbc__54630, Google and Microsoft has already given their own statement to tell the people which of their product had the fault.)
- {{ux|dv| E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220, He said he wonders what sort of Nigeria the people wants their children to return to.)}
- Word wey person dey use when e wan add put for tok wey e don talk before.
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
- Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear. — (bbc__59877, Incoming invites will only be active for 72 hours after which it would disappear.)
Synonyms
Translation
- English: which, sort of