sand sand

Revision as of 14:08, 28 September 2021 by 197.210.84.14 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''sand'' ===Pronunciation=== * sànsán <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Brown...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English sand

Pronunciation

  • sànsán


Noun

  • Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
  • Sand sand don enter my eye!  — (NSC_2021, Sand particles has gotten into my eye!)
  • No pour sand sand for my body.  — (NSC_2021, Don't pour sand on my body.)

Related forms

Translation

  • English: sand



Adjective

  • Sey Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground plenty well well for one place.
  • Una no sweep? why dis place place con get sand sand.  — (NSC_2021, Didn't you sweep? Why is this place sandy?)

Related forms

Translation

  • English: sandy