bush fowl
Revision as of 14:51, 12 October 2021 by 160.152.189.33 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''bush'' and ''fowl'' ===Pronunciation=== * bύʃ faυ̑ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===N...")
Naija
Etymology
From: English bush and fowl
Pronunciation
- bύʃ faυ̑
Noun
- Hen wey dey live for place wey grass dey grow well well.
- Na bush fowl dey sweet pass agric fowl. — (NSC_2021, Spurfowl are tastier than broilers.)
- I dey like egg wey bush fowl lay. — (NSC_2021, I enjoy eggs laid by spurfowl.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: double-spurred spurfowl