bush fowl

Naija

Etymology

From: English bush and fowl

Pronunciation

  • bύʃ faυ̑


Noun

  • Hen wey dey live for place wey grass dey grow well well.
  • Na bush fowl dey sweet pass agric fowl.  — (NSC_2021, Spurfowl are tastier than broilers.)
  • I dey like egg wey bush fowl lay.  — (NSC_2021, I enjoy eggs laid by spurfowl.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: double-spurred spurfowl