bobo

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • bɔ̀bɔ́

Play Play


Noun

  1. Young man wey still dey grow
    Di bobo fine.  — (NSC_2021, The young man is handsome.)
  2. Name wey de dey call man wey babe dey like.
    Dat your bobo make sense o!  — (NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice.)

Related forms

bobonice

Synonyms

  • English: lover, fiancé, boyfriend

Translations

  • English: young man