sisi
Revision as of 10:47, 15 October 2021 by 160.152.129.155 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''sisi meaning young girl'' ===Pronunciation=== * sīsí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Ad...")
Naija
Etymology
From: Yoruba sisi meaning young girl
Pronunciation
- sīsí
Adjective
- Name wey de dey use call girl or woman wey still young well well wey con fine join.
- Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband. — (NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still find me attractive.)
- Me I still be sisi o! I never old. — (NSC_2021, I am still young and beautiful. I am not old.)
Synonym
Translation
- English: Young and beautiful