cut rope

Revision as of 16:09, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Etymology

From: cut and rope

Pronunciation

  • kɔ́t rôp

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
  • Na since when she be small pikin she don cut rope .  — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)
  • Sebi you don cut rope? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.  — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)

Related forms

Translation

  • English: deviant, rebellious, out of control