praprapra

Revision as of 18:35, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • pràpràprà

Play Play

Noun

Idiophones

  • Word wey de show di sound of person mouth, wey dey talk too much de make.
  • Mouth no dey tire you? Since morning praprapra!  — (NSC_2021, Don't you get tired of talking? Since morning you've been running your mouth.)
  • Dey run mouth praprapra I go soon woze you.  — (NSC_2021, Continuing blabbing. I will soon give you a slap.)

Translations

  • English: the sound the mouth makes when we talk