bushito
Naija
Etymology
From: English bush
Pronunciation
- bùʃítò
Noun
- Girl wey no get level.
- I dey look for bushito. — (Egbokhare_2020, I am looking for a local girl.)
- No dey look dat babe like sey she be bushito, she be sabiperson! — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't consider that girl to be local, she is exposed.)
Translations
- English: local girl