kpalasa

Revision as of 11:31, 18 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: ''Unknown'' ===Pronunciation=== Kpálāsà <sm2>Pcm-ng-kpalasa.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kpalasa.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Someting wey don old...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

Kpálāsà Play Play

Noun

  • Someting wey don old wey no fine.
  • Everybody get two phone now. One better phone and one kpalasa. Di kpalasa dey get torch and di battery dey last wellwell.  — (NSC_2021, Everyone has two phones now. One good one and one not-so-good one. The not-so-good one has a torch, and the battery lasts well.)

Translation

  • English: not so good