normal

Revision as of 11:34, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''normal'' ===Pronunciation=== * nɔ́màl <sm2>Pcm-ng-normal.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-normal.m.ogg</sm2> ===Adjective=== * When person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English normal

Pronunciation

  • nɔ́màl

Play Play

Adjective

  • When person or someting dey di way e suppose dey.
  • Na di normal time wey she dey come work bi dis.  — (NSC_2021, This is the typical time she comes to work.)
  • Dat boy normal so? I no tink so.  — (NSC_2021,Is that boy sane? I don't think so. )

Translations

  • English: normal