ready made

Revision as of 17:38, 20 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

readymade

Etymology

From: English ready and made

Pronunciation

  • rɛ̀dìmeȋd

Play Play

Noun

  • Someting wey be new something wey de don sew or do finish wey don ready for people to buy.
  • I buy one readymade wig for market yesterday.  — ( NSC_2021, I bought a ready-to-wear wig at the market yesterday.)
  • Wetin you wan wear go di party? You wan sew am or na readymade you wan wear?  — ( NSC_2021, What are you wearing to the party? Are you sewing it or you are buying a ready-to-wear?)

Antonym

Translation

  • English: ready-to-wear