fada
Naija
Alternative forms
- fader, pile, pale, papa, daddy
Etymology
Borrowed from English father
Pronunciation
- fádà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 44
- Frequency rank in raw corpus: 3436
The word is used more in written texts than orally.
Noun
fada: father, Reverend father, a gang leader --
- man wey born pikin
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Your fada na beta person o. — no translation
- So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my rlation there.)
- Oga for church (catholic) wey no marry
- I go see fada for confession. — no translation
- Oga patapata for gang
- Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy. — no translation
- somebody wey kick start or plant someting
- If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects. — (bbc__57819, __no translation__)
Synonyms
- fader, pile, pale, papa, daddy
Antonyms
- mother 0.71 105, moder 0.70 72, mile male, mama, mummy
Translations
- English: father, Reverend father, a gang leader, founder of something