carrygo
Naija
Etymology
From: English carry go
Pronunciation
- kárígô
Interjection
- Make person comot for where person or someting dey.
- If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo! — (NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!)
- Make person wish sey wetin person want do go well.
- Your car na better machine, carrygo jare, noting do you. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)
Translations
- English: off you go, godspeed