flesh

Revision as of 14:45, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''flesh'' ===Pronunciation=== * flɛ̑ʃ <sm2>Pcm-ng-flesh.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-flesh.m.ogg</sm2> ===Noun=== #Wetin dey soft wey d...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English flesh

Pronunciation

  • flɛ̑ʃ

Play Play

Noun

  1. Wetin dey soft wey dey get fat wey dey cover the skeleton wey dey human or animal body.
    • Dis goat wey papa buy no get flesh  — (NSC_2021, The goat father bought is not fleshy.)
  2. Di outer part of fruit wey de dey chop.
    • I hear say e no good to dey chop di flesh of apple.  — (NSC_2021,I heard it's not advisable to eat the flesh of apples.)
  3. When person add weight for body.
    • Dat girl don get flesh for body.  — (NSC_2021, The girl has added more weight.)

Translations

  • English: flesh