bush fowl

Revision as of 08:23, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English bush and fowl

Pronunciation

  • bύʃ faû

Play Play

Noun

  • Hen wey de live for place wey grass de grow well well.
  • Na bush fowl dey sweet pass agric fowl.  — (NSC_2021, Guinea fowls are tastier than broilers.)
  • I dey like egg wey bush fowl lay.  — (NSC_2021, I enjoy eating eggs laid by Guinea fowls.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: double-spurred spurfowl