flesh

Revision as of 09:14, 21 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English flesh

Pronunciation

  • flɛ̑ʃ

Play Play

Noun

  1. Wetin dey soft wey dey get fat wey dey cover the skeleton wey dey human or animal body.
    • Dis goat wey papa buy no get flesh.  — (NSC_2021, The goat father bought is not fleshy.)
  2. Di part of fruit wey de dey chop.
    • I hear say e no good to dey chop di flesh of apple.  — (NSC_2021,I heard it's not advisable to eat the flesh of apples.)
  3. When person add weight for body.
    • Dat girl don get flesh for body.  — (NSC_2021, The girl has added some weight.)

Translations

  • English: flesh