korokoro
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòrókòró
Adverb
- As eye dey see true true.
- Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day. — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
- You go think sey na lie, come make e clear korokoro. — (You'll think it's a lie.)
Adjective
- Make eye true true see.
- You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye? — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
- Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)
Translations
- English: bare faced, clear, influenced.