matching ground

Revision as of 18:47, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: matching and ground

Pronunciation

  • màtʃìŋgráùnd

Play Play

Noun

  • Leg of chicken wey de don cook.
  • Na matching ground I wan chop today.  — (I want to eat cooked chicken feet.)
  • Na small small pikin dem de dey give matching ground chop.  — (NSC_2021, They give cooked chicken feet to chicken.)

Translations

English: cooked chicken feets