normal

Naija

Etymology

From: English normal

Pronunciation

  • nɔ́màl

Play Play

Adjective

  • When person or someting dey di way e suppose dey.
  • Na di normal time wey she dey come work bi dis.  — (NSC_2021, This is the typical time she comes to work.)
  • Dat boy normal so? I no tink so.  — (NSC_2021,Is that boy sane? I don't think so. )

Translations

  • English: normal