ntor
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ńtɔ̀ɔ̂
Interjection
- Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
- I no tell you? You no dey gree hear word! Ntor! — (NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
- You don see as e dey be, shey? Ntor. — (NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)
- Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person . Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside.
- See as dis pikin dey cry say im broder do am ntor. — (NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
- As e fall for ground all of dem shout say ntor. — (NSC_2021, As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)
Antonym
Translation
- English: You deserve it, good for you