akamu
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Noun
- Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish.
- I dey like beans and akamu for morning. — (I like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (Pap is food for children not adult.)
Translation
- English: pap
Adjective
- Wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smashed him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- When matter no go hard dem settle.
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu matter be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — ( When God is ready to uplift a man, eliminating ancestral problems is is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu matter be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Translations
- English: lazy, weak, soft, easy