beforebefore
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English before
Pronunciation
- bìfɔ́bìfɔ́
Adverb
- Time wey don pass taytay.
- Beforebefore, I dey sew clothes. — (A long time ago, I used to sew clothes.)
- Beforebefore, plenty African men dey marry pass one wife. — (In the past, many African men used to marry more than one wife.)
- Dat kind correct food na im I dey eat beforebefore. — (Back in the days, I used to feed well.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: In the past