driver
Naija
Etymology
From: English driver
Pronunciation
- draívà
Noun
- Person wey dey drive motor go somewhere.
- Driver don comot for here. — (The driver has left here.)
- I no dey like to enter motor where di driver dey drink. — (I don't like entering a vehicle with a drunk driver.)
Related form
Translation
- English: driver