ebo

Revision as of 11:33, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Edo ebo (sacrifice)

Pronunciation

  • ɛ̀bɔ̀

Play Play

Noun

  • Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
  • Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction.  — (Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
  • Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o.  — (What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)

Synonyms

sacrifice

Translations

  • English:sacrifice, libation