everybody
Naija
Etymology
- From English everybody
Pronunciation
- évríbɔ́dì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 108
- Frequency rank in NSC treebank: 132
- Frequency in raw corpus: 994
- Frequency rank in raw corpus: 367
Usage
- Dem dey use am dey talk pass.
Definition
- All di people dem.
Pronoun
- Life dey difficult for everybody. — Life is so difficult for everyone __)
- E cure everybody wey dey sick. — (jw__23813, __He/she has a cure for everyone that's sick__)
Synonyms
- people
Antonyms
- anybody, nobody
Translations
- English: everybody, everyone