call
Naija
Alternative forms
search 0.49 252
Etymology
Borrowed from Template:bor.
Pronunciation
- kɔ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 208
- Frequency rank in NSC treebank: 79
- Frequency in raw corpus: 3450
- Frequency rank in raw corpus: 111
Definition
- Sey you dey talk with person for phone.
- Di talk wey person talk or dey talk for phone.
NOUN
- And di guy dey make call. — (ENU_08_Strange-Customers_M__23, And the guy was making calls.)
- Since when im enter our shop, im dey make call till im comot. — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, Since when he entered our shop, he was making calls till he left.)
VERB
call
- Sey you dey talk or tell person something.
- We dey call government make dem some save us from hunger o — (We are calling on government to come save us from starvation)
- Governement dey call on youths sey hold dem peace — (The government is calling on the youths to hold their peace.)
- make phone call
- I call am for phone — (I called him on the phone)
- Your papa no dey call for you for phone. — (Your father does not call you on the phone)
Derived forms
- phone call
- I just get one phone call wey disturb. — (bbc__3721, __no translation__)
- Di oda half dey for di phone call wey you dey make. — (IBA_13_Road-Safety_M__30, The other half is on the phone call that you are making.)
- roll call
- We don alaready give una di roll call of wetin we go do. — (WAZA_06_Cigarettes_T__4, We have already given you di roll call of what we will do.)
- mate call
- No be your mate call just now, ehn Otevehn! — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__78, Is it not your mate that called just now ? Ehn, X.)
- call screener
- de call am call screener for radio. — (NST_cleaned__38182, __no translation__)
- I get job as ehm... de call am call screener for radio. — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__37, I got a job as uh... they call it a call screener on the radio.)
- call dialogue
- Ah tink say President no want weti weh all man di call dialogue, make we kam shiddon tok, Anglophone dem and goment for dis kontri, make dey sit and tok. — (bbc__260, __no translation__)
- judge call
- Even a fellow judge call dey ask whether na true say o grant bail to di accused and i tell am say yes, i give the accused one of the toughest bail conditions wey i don ever give and dem meet am according to di law, so everything na according to how e suppose be we do am. Justice Allagoa add. — (bbc__2619, __no translation__)
- distress call
- I just get distress call from Kanu now and I no fit reach am for phone again. — (bbc__3719, __no translation__)
- Nigerian Army troops respond to distress call to rescue one pesin wey dem kidnap along Ibi-Wukari road for Taraba state. — (bbc__5326, __no translation__)
- wake-up call
- Di organization add say dia figures na wake-up call. — (bbc__97976, __no translation__)
- We want dis to be wake-up call to all countries wey malaria dey worry. — (bbc__7461, __no translation__)
- Senate call
- Obasanjo dey give Fulani herdsmen bad name' Senate call' for National Summit to tackle insecurity — (bbc__9198, __no translation__)
- call sake
- According to di Minority dem arrive at dis call sake of per section 20 of di Criminal and Other Offences Act 1960 person wey go directly or indirectly instigate, command, advice, help or encourage criminal offence by anyone, whether dem know them or not commit criminal offence. — (bbc__11782, __no translation__)
- call interin goment
- First release komot from group weh deh di call interin goment, from communication secretary Chris Anu. — (bbc__12817, __no translation__)
- fone call
- As chief security officer of di state, im recieve fone call. — (bbc__16673, __no translation__)
- 999 call claim
- Dem detain am outside Southgate Tube station for February afta one 999 call claim say im do hate specch against Islam for im preaching. — (bbc__28691, __no translation__)
- call log
- Even if dem no pick di call, di surveillance software go install and as FT report, di call go sometimes disappear from di call log. — (bbc__33159, __no translation__)
- WhatsApp call
- Di hack no be only say dem go hear your WhatsApp call, na lie oh. — (bbc__35102, __no translation__)
- video call
- Di new mama bin speak to BBC tori person Victoria Derbyshire for video call as she never begin dey receive visitors. — (bbc__36487, __no translation__)
- National Labour Congress call
- From di Academic Staff Union of Universities strike for three months, to di National Labour Congress call for di approval of di new minimum wage bill, to di inauguration of di board of di National Social Insurance Trust Fund NSITF. — (bbc__41644, __no translation__)
- pepper call
- How light companies dey use estimated billing show Nigerians pepper Final call to save world from 'climate wahala' — (bbc__56524, __no translation__)
- emergency roll call
- Im say around 800 children na im dey attend di school, but na only 20 dem don fit account for as dem do emergency roll call afta di incident. — (bbc__58936, __no translation__)
- US president phone call
- Ms Pelosi announcement don give di official go-ahead for committee to investigate di US president phone call with di Ukrainian leader and determine weda e commit impeachable offence. — (bbc__68970, __no translation__)
- Phone call
- Phone call — (bbc__81244, __no translation__)
- landlord call
- She say she don receive plenti number of messages recently for mobile WeChat, and even miss her landlord call. — (bbc__89012, __no translation__)
- BBC call
- Tori for outside na say deh don catch de army pipo dem lock'am for ngata but we nova get lucki for get goment tok-tok person Issa Tchiroma Bakary or Didier Badjeck army tok-tok pesin for answer BBC call. — (bbc__95434, __no translation__)
- tin call
- Traditionalist tok say dis kain tin call for sacrifice Wetin Native doctor dey tok on top di mata? — (bbc__95710, __no translation__)
- climate change call
- Why Africa must pay attention to climate change Final call to save world from 'climate wahala' — (bbc__100279, __no translation__)
- telephone call
- However, if entry is made via text message, MMS or telephone call, your network provider will usually charge according to their standard rate or deduct it from your allowance. — (ja102__27, __no translation__)
- ein call
- De say, di governor of Lagos state, Akinwunmi Ambode, unveil di statue, to take mark di number twenty-five year anniversary of June 12, to take honor dis man wey lost ein life to di struggle for democracy, as e die on di number 8 day of July, 1998. De say, during di event, oga Ambode, con renew ein call for restructuring, as e point out say, di present naija democratic arrangement, still dey very far from di real idea. — (ja102__954, __no translation__)
- call government
- Di call oga Federal government say make dem helep di discos recover all di gbese, plus say make di army no dey beat di disco dia staff-dem again. — (ja102__1780, __no translation__)
- call contact
- I dey deir, do call do contact. — (ONI_09_Before-I-Marry_M__65, I was there, made calls,made contacts.)====Synonymes====
- ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660
Translations
- English__no gloss__