pafuka

Revision as of 12:50, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • pāfúká


Verb

Sey someting spoil.

  1. Di new lappy wey I buy don pafuka yesterday.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, The new laptop I got, got spoilt yesterday.)
  2. Everyting don pafuka for dis country.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Nothing is going well in the country.)

Synonym

Translation

  • English: to spoil