baf
Naija
Alternative forms
Etymology
- From English: bathe
Pronunciation
- bâf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 11343
Noun
- Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
- Abeg give me di baf for outside, I wan baf my baby. — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
- Na my mama sell dat pink baby baf wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)
Translations
- English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.
Verb
- make person wash im body
transitive
- I beg I wan baf my dog jare. — (NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)
- I wan go baff inside de new swimming pool for Ayinla hotel. — (NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)
Intransitive
- I wan baf for house. — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)
- To baf dey hungry me. — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)
- Na jazz wey person do to fit get power.
- De politician don baf na im make am get heart. — (NSC_Legbeti_2021. The politician has gone to fortify himself.)
- Dat boy wey toast Amaka don baf?. — (NSC_Legbeti_2021. That youngman wooing Amaka, is he capable? .)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: to bathe