cashdown

Revision as of 15:20, 29 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English cash and down

Pronunciation

  • káʃdàn

Play Play

Noun

  • cashdown: full payment -- Definition in Naija?
  • Di food wey you wan buy so, na cashdown o.  — (Egbokhare _2021, The food I want to buy, I will make a full payment.)
  • You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)

Antonyms

Translations

  • English: full payment