bobo
Naija
Etymology
unknown
Pronunciation
- bɔ̀bɔ́
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1979
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3736
Noun
- young man wey still dey grow
- Di bobo fine. — (NSC_2021, The young man is handsome.)
- name wey de dey call man wey babe dey like
- Dat your bobo make sense o! — (NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice )
Derived forms
Synonyms
- English: lover, fiancé, boyfriend
Translations
- English: young man